You fit imagine a single day without mobile network? Well, dis na di reality of pipo for Zamfara state for northern Nigeria as dem enter third day without network for dia phones after goment order all ...
Wetin we call dis foto, Umar Saminu no fit reach im family via phone so decide to write letter like in di olden days 6 September 2021 You fit imagine a single day without mobile network? Well, dis na ...